Leo Big vibes Dem know me wella Like Sunny Ayinde o I no dey tire We balling everyday o Omo ologo dia Hustle no holiday o Baba God dey my back More blessings on the way E sweeting me like Gegemu! Love me no Sekemu I will be your Peteru I mean like Gegemu E sweeting me like Gegemu Love me no Sekemu I will be your Peteru I mean like Gegemu Say you must keep it on a low T'eruku ba ti yo Do re mi fa so la ti do! Let me be your daddy yo Say you must keep it on a low T'eruku ba ti yo Do re mi fa so la ti do Let me be your daddy yo Say you must keep it on a low uh oh T'eruku bati yo Say you must keep it, on the low uh oh Teruku ba ti yo On the Gwagwalada Won feel me lati ibi dey gbadaga Gbemi Tramaye mio ni wahala As omo ope mio shey, ni gba laada Emi ati won o ma ni'ja rara Jeje ni ola nlo kosi wahala I am living life mo de shi ngba rara As omo ope mio shey, ni gba laada E sweeting me like Gegemu Love me no Sekemu I will be your Peteru I mean like Gegemu E sweeting me like Gegemu Love me no Sekemu I will be your Peteru I mean like Gegemu Say you must keep it, on a low T'eruku ba ti yo Do re mi faso lati do! Let me be your daddy yo Say you must keep it, on a low T'eruku ba ti yo Do re mi fa so la ti do! Let me be your daddy yo This beat is crazy