Many many things wey dey sup for my head I no fit forget So Gimme money make you ease my stress huh uh And I be person pikin You no see my legs Many place wey man go trek And who go feel me if I no feel my self All the way we no gum body Where the cash make you call on me Hustle make you make money oh I dey try make e be for me oh Them no fit know how I dey do my things God abeg make e just complete You know say you gats dey for me oh Everywhere ni ko ma mo emi oh Well no be my power Baba loke lole cover Plenty blessings in abundant Middle fingers for the haters Ride in my beamer If e no be money maybe later Make them dey know when I fire We go dance tonight no go tire Sheybi i dey try So ma jaiye tan to my taste Live my life with no stress And Make you no go forget Say man no get any worries so I pop shayo for chest Live without no complains Sheybi you know you gats face your fears Sheybi i dey try So ma jaiye tan to my taste(I cannot cum and kill my self) And make you no go forget Say man no get any worries so I pop shayo for chest Live without no complains Sheybi you know you gats face your fears I no dey look man face As I dey dey for my lane I dey find my raba Enu ole shalaye Ohun toju tiri E dey be like wonders Shey today nah today We go enter the club go ball like okocha We dey pray everyday as the money deh enter We thank you omela Ama shayo moju kelele With some liquors to ease my stress Brother make you no go forget Jehovah sha lomo next Moma gborobo gbedudu mo pelebe If you come you go run collect This life nah once o get I gat to enjoy myself Sheybi i dey try So ma jaiye tan to my taste Live my life with no stress And make you no go forget Say man no get any worries so I pop shayo for chest Live without no complains Sheybi you know you gats face your fears Fears, fears, fears o Olu mix on the mix