Kishore Kumar Hits

Magnito - Girl Problem lyrics

Artist: Magnito

album: Girl Problem


My broda, make I no lie
All these girls, dem dey cheat too much
All these guys wey no get money
Dey do relationship with girls, na dem dey see too much
If you no on generator for your house
Dem go tell you say, the heat too much
Some girls, na only food dem dey talk about
Dem dey eat two lunch
Well, I don't agree with you guys
I dey go on date with two guys
One of them na good guy
And the other think he too wise
The one wey dey take go to Dubai
Wey you use juju buy
Some of these girls you see they too high
If you no buy, dem say you no try
Ọmọ these babes are wicked
I invite one for the weekend
On top just ten kay I get, ọmọ, she still show up with three friends
Ọmọ, that one na for defense
We don see shege for these ends
Mtchww... That one na pretense
You go still enter if you see Benz
I swear to God, I'm too good o
This guy I call my boo, good o
I dey cook am all the good food o
But he still dey use my head dey play ludo
Where dem girls dey, let's make a toast
If the meat come, all of them roast
If the bills come, all of them ghost
But if I drop song, none of them post

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists