One time Wave daddy Cheii Eleme for the boys wey dey grind hard Rumoula for the boys wey dey move tins And Choba for the boys wey dey do tins Mile 1 for the boys wey know many tins Eleme for the boys wey dey grind hard Rumoula for the boys wey dey move tins Choba for the boys wey dey do tins Mile 3 for the boys wey dey know see Who goes der port Harcourt Port Harcourt, port Harcourt I come from port Harcourt Who goes der port Harcourt Who goes der port Harcourt Port Harcourt, port Harcourt I come from port Harcourt Port Harcourt, port Harcourt As a port Harcourt boy confirm bros I dey rep Lap me for crib make i play you the jerk To survive for my town,use your head e dey help Nor bring your kappa just in case u dey trek Rumukurushi sef na der I grow up Choba uniport, na der I blow up Men perere, girls yabba E get the kin men dem nor dey shake for where their men clauster If u hear wida omo e don be, If u hear "who goes" go your own way But if u hear "die it" the slap wey go Follow go stone you like who dey on codeine diet Nor be everywhere dem dey find woman To get woman sometimes dey be man know man Men nor dey smile, government nor dey try When u hear say e red the red the enter eye Eleme for the boys wey dey grind hard Rumoula for the boys wey dey move tins And Choba for the boys wey dey do tins Mile 1 for the boys wey know many tins Eleme for the boys wey dey grind hard Rumoula for the boys wey dey move tins Choba for the boys wey dey do tins Mile 3 for the boys wey dey know see Who goes der port Harcourt Port Harcourt, port Harcourt I come from port Harcourt Who goes der port Harcourt Who goes der port Harcourt Port Harcourt, port Harcourt I come from port Harcourt Port Harcourt, port Harcourt No go say dem say when dem nor ask you Especially when u dey for RSU Town boys sha dem too like enjoyment But dem go block you later for reimbursement There is nothing that you are looking for here that you will not see But hunger dey strike like ASUU and vam Persie No follow pesin share em coke or even Pepsi or Take wetin dem put for inside bottle of Chelsea Manchin how e wan be Kpor well, because E don be and if your money Nor long like deeper life preaching Shun uniport the girls go do you strong thing For Casablanca dey for low budget release five H Aguy E don collect All of my boys dey try most of the Things you dey hear for news na lie Before you go judge E better to use Your leg come see for eye (cheii cheii) Eleme for the boys wey dey grind hard Rumoula for the boys wey dey move tins And Choba for the boys wey dey do tins Mile 1 for the boys wey know many tins Eleme for the boys wey dey grind hard Rumoula for the boys wey dey move tins And Choba for the boys wey dey do tins Mile 3 for the boys wey dey know see Who goes der port Harcourt Port Harcourt, port Harcourt I come from port Harcourt Who goes der port Harcourt Who goes der port Harcourt Port Harcourt, port Harcourt I come from port Harcourt Port Harcourt, port Harcourt