Kishore Kumar Hits

DanDizzy - Uncle Shuga Daddy lyrics

Artist: DanDizzy

album: Uncle Shuga Daddy


Yeah
Chopstix
Wave
Oshey
Yeah
One time
Chia chia chia
All these niggas wan dey hate on me
Get money
You no gree get money
I hustle, hustle
Now I get money
Guess what the shawdies be calling me
Uncle shuga daddy
Uncle shuga daddy
Uncle shuga daddy
Uncle shuga daddy
Uncle shuga daddy
Uncle shuga daddy
Omo the money is plenty
And I'm just in my early twenties
And as long as the money no go gree dey empty
My girlfriends Dem fit reach twenty
Monkey no fine
But shebi you hear say I wele the money
E get one girl wey be like python
Everytime she dey swallow the money
Shout out to the boys them
Wey dey talk say I no go ever rich
But their poverty dey Lagos traffic
Dem no go ever reach
And your big bro call me Teddy A
Cuz I make your chick wan dey Bam Bam
All these small boys wan dey form blow
Lemme price dem cheap hand fan
All these niggas wan dey hate on me
Get money
You no gree get money
I hustle, hustle
Now I get money
Guess what the shawdies be calling me
Uncle shuga daddy
Uncle shuga daddy
Uncle shuga daddy
Uncle shuga daddy
One time for the one time for the one time for the waaave zaddy
Sha Sha Sha
What of that girl I dey crush on?
Anytime wey I call am she dey hang up
Right now money don come
Anytime when I like she dey hang up
It's hard to be humble
When money dey double
So no come here start to dey look for my trouble
You gotta be humble
When you see the wavezaddy eating the money
Na double
Heyy
Oya bow down!!
Like preacher for evangelism
Differentiate the naira from Dollar
Come dey feel like say na racism
Shuga daddy with no pot Belle
Men with pot Belle forming shuga daddy
With the pot Belle forming poop daddy
No be all daddy
Wey be wavezaddy
All these niggas wan dey hate on me
Get money
You no gree get money
I hustle, hustle
Now I get money
Guess what the shawdies be calling me
Uncle shuga daddy
Uncle shuga daddy
Uncle shuga daddy
Uncle shuga daddy
All these niggas wan dey hate on me
Get money
You no gree get money
I hustle, hustle
Now I get money
Guess what the shawdies be calling me
Uncle shuga daddy
Uncle shuga daddy
Uncle shuga daddy
Uncle shuga daddy
All Dem girls that left their boyfriends
For shuga daddy
You're about to say hello to the new shuga daddy
One time, for the
One time

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists