Kishore Kumar Hits

Oritse Femi - Our Government Abeg lyrics

Artist: Oritse Femi

album: Our Government Abeg


Ehn
Why this people come dey lie for us say them fit divide the ocean?
They just dey oppress us, make us dey feel the pressure
Oooh, this one na bad impression eh eh eh

Oya no, this one na bad impression ah ah ah
Our government i beg o
Plenty hunger don dey strike o
Many many don dey die o
Many many don dey waka
Some dey follow dessert go india
While some dey follow ship dey go yonda
We get this three big problems
Na who go help us come solve this problem?
This thing i dey yarn you so na our major problem
About water, light, food, house
Water, light eh, food, house
Water, light, food, house
About water, light eh, food, house
E jor wan, kilode gan gan na ti ko wa si na?
Bawo ilu ma shey wa ba shey wa ba shey gan na ti ko ba si na?
Kilode gan gan na, ti ko wa si na?
Bawo ilu ma shey wa pa gan na ti ko ba ni na?
We get oil no be say dem say we get oil (for real)
Plenty mineral resources borku for here (maka chukwu biko)
Electricity no support be our problem (no be lie)
Na when we go come see the light of this our tunnel?
Oh no, this one na wickedness o
Our government i beg o (biko nu)
Plenty hunger don dey strike o
Many many don dey die o
Many many don dey waka o
Some dey follow dessert go India
While some dey follow ship dey go yonda
We get this three big problems
Na who go help us come solve these problem?
This thing i dey tell you so na our major problem
About water, light, food, house
Water, light eh, food, house
Water, light, food, house
About water, light, food, house
E jo wan kilode gan gan na, ti ko wa si na?
Bawo ilu ma shey wa pa shey gan na ti ko ba si na?
Kilode gan gan na, ti ko wa si na?
Bawo ilu ma shey wa pa gan na ti ko ba ni na? (je kon mo)

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists