Kishore Kumar Hits

Lil5ive - Satiramoni - Remix lyrics

Artist: Lil5ive

album: Satiramoni (Remix)


Baddeltaboi
Edumare show me love oh
Show me love oh
Iyanyanriyan oh
Iyanyanriyan oh
Yanriyan oh
Now I dey hustle, I dey pray
All this people dem dey laugh
Tell 'em I'ma make it
All this people still dey doubt
When it is my time brother, nobody go chance me
Sooner or later
All this people go dey famz me
But, when I'm successful
When I'm successful
When I'm successful
Make nobody bother me
Apart form my guys dem, make nobody brother me
Apart from my men dem, make nobody brother me
So I say satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan le o le
Satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Edumare Oba no dey go transfer (transfer)
And poor man no dey do yanga
Baba show me love oh, show me love oh
Baddeltaboi
Baddeltaboi shey you know my age oh
Many, many things wey I dey tolerate oh
Mummy don dey talk and my people don dey wait oh
Baba show me love 'cause I no wan misbehave oh
Lil5ive A.K.A South Sultan man am singing
Heavenly phone man am ringing, Lord
Rotate my helpers let them see me, Lord
Locate my helpers let dem feel me
El-Shaddai, Omega, Rock of ages
O-Open my way like dem book with pages
Grace upon grace, from heavens to hades
Jah, Jah blow this song so the world gon' hear this
So I say satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan le o le
Satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Money matter or nothing oh
Bigger steps now or shut it oh
If you no talk-talk money, no talk nonsense
I no get time for shit
See all of my guys dem be winning
Everyday see all of my guys dem be making that paper
You say this you say that won ni won shope
I ain't got time for that fucking matter
Oluwa bami se-se-se oh
Kaye ma se rimi se ye ye laye oh
Iwo sha lalagbara
Iwo lo dami iwo lo se mi loba
Thank you for the life wey you show me
Baba eshe
Nothing wey you no fit do, ayy
I give you thanks
So I say satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan le o le
Satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan le o le
Satiramoni, Jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Asiko ni gbogbo nkan
Time is running (hmm, call me Barry)
Asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Asiko ni gbogbo nkan le o le
Asiko ni gbogbo nkan
Time is running

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists