God dey bless us on a steady We can't deny it omo its heavy Give us our daily bread Give us our daily bread Yeah Baba God please bless us We dey hustle everyday mek e pay us We ask in you son's holy name abeg no shenk us We sef wan dey ball, we wan dey flenjor We just dey grind Dey redefine When will it be our time Oh God we ask We know its just by your design So we align So God help us mek we dey rise Show us the light Yeah Its not a crime to be famous We believe in your word wey you say you no shame us Baba God as we pray please answer us Mek Lucifer no get the last laugh against us Give us our daily bread Give us our daily bread Give us our daily bread Ire akari o por gan Na papa God time ooh ma lo fo God blessings dey choke wa ti ma gbo On God lawa brother enter the train, ma lo go Our father who art in Heaven Bless all pur hustle mek we sef dey level We don tire to dey drink Garri Lebu Update list mek blessing be number one on the menu Owo se koko ninu aye ma lo fo We need your blessings we dey loud wa ti ma gbo Blessings wey dey cancel poverty a fi patan Sanctify Modify Redefine Our lives To align To your plan As we grind Every time Mek we no cry Lord we Plee Make us free From poverty Wey dey kill Let it be still In your name we plead Baba God lon sho wa We go mek am everybody to ba ngbo wa Ore mi ma lo fo e go better Money go soon come abeg no quanta Give us our daily bread Give us our daily bread Give us our daily bread Give us our daily bread Ore ofe sha LA wa gbekele gbekele Ojo anu ko ma ro lewa Lori lewa Lori oooo Ojo ire ko ma ro lewa Lori lewa Lori oooo Ojo anu ko ma ro lewa Lori lewa Lori oooo (Chrous) Give us our daily bread Give us our daily bread Give us our daily bread Give us our daily bread (The end)