Omo no hard feelings Money b the thing wey dey trigger me Cus of the things wey dey bother me o Abeg nobody pressure me o Abeg nobody pressure me o I no Dey loose focus atall I'm a born champion that's on God It's not a joke atall o Life is a joke but I have a lot to do before I go No panic omo e go soon choke Olofo lon binu ologo One day I go make you proud pass papilo Emi de ma jasi lor O sha mon owo yen lo ju sha Me I no go suegbe me I no go falala cus time no Dey Me I no go suegbe me I no go falala cus time no Dey Idan no dey slark Idan no dey dull rara Idan no like trouble Idan no dey fumble idan no dey make mouth. Idan na correct person Omo belle wey u Dey see so na because of hunger God create am o Awon ika eniyan lo fe saye idan di idanwo Omo araye lo so igba di ogbun o Omo ibunu adamon Omo araye lo so igba di ogbun kaiye mama ri tiwa she A o ni fori Ade ru egun o Lagbara Wahidu A o ni fori Ade ru egun o Lagbara oluwa oba Emi de ma jasi lor O sha mon owo yen lo ju sha Me I no go suegbe me I no go falala cus time no Dey Me I no go suegbe me I no go falala cus time no Dey