Alright... Ok... Dia Fada of Dia Fada Dia Moda of Dia Moda Who talk say we no go buy car? Who talk say we no go buy house? Who talk say we no go make bar (Dia Papa oh) Who talk say we no go chop life? Who talk say we no go feel fly? Who talk say we no go blow cash (Dia Papa oh) Dia Fada, Dia Fada Dia Fada and Dia Moda Dia Fada, Dia Fada Dia Fada and Dia Moda Dia Uncle and Dia sister Dia Broda and Dia House boy Everybody wey dem know Dia Fada of Dia Fada (Fada Fada Fada Fada Fada) Dia Fada of Dia Fada (Fada Fada Fada Fada Fada) Dia Fada of Dia Fada I remember back then we no get e oh... Everywhere you go mehn, e no pretty oh Water the hustle for jet e oh No be lie make u ask Basket e oh... (Dats why we say) See their face As e be like old toothpaste (Dats why we say) See dem mouth Do face like dem drink big stout (Dats why we say) See their face As e be like old toothpaste (Dats why we say) See dem mouth Do face like dem drink big stout Dia Fada, Dia Fada Dia Fada Dia Fada and Dia Moda Dia Fada, Dia Fada Dia Fada and Dia Moda Dia Uncle and Dia sister Dia Broda and Dia House boy Everybody wey dem know Dia Fada of Dia Fada Tell me where you dey wey we been dey hustle oh (We been dey hustle oh) Now you carry (?) cos u see we dey bubble oh (We just dey bubble oh) Back in the days wey we dey street (?? Keniyelo??) From Ajegule down to main town Now we get so we no dey shake (Dats why we say) See their face As e be like old toothpaste (Dats why we say) See dem mouth Do face like dem drink big stout (Dats why we say) See their face As e be like old toothpaste (Dats why we say) See dem mouth Do face like dem drink big stout Dia Fada, Dia Fada Dia Fada Dia Fada and Dia Moda Dia Fada, Dia Fada Dia Fada and Dia Moda Dia Uncle and Dia sister Dia Broda and Dia House boy Everybody wey dem know Dia Fada of Dia Fada (Fada Fada Fada Fada Fada) Keniyelo Dia Fada of Dia Fada (Fada Fada Fada Fada Fada) Dia Fada of Dia Fada (Fada Fada Fada Fada Fada) Dia Fada of Dia Fada (Fada Fada Fada Fada Fada)