Kishore Kumar Hits

Sound Sultan - Ayo Odenu lyrics

Artist: Sound Sultan

album: Out of the Box


I wonder why you fail to see the reason why I fail to smile
When faith will smile in my face, but I know that me, I'm not gonna lie
I fail to see the funny reason behind all these teeth you dey show me
Won ba é yó, amò ayo odenu
Won ba é yó, amò ayo odenu
How come when you don make am, dem dey hate you (don't know)
'Cause when you no make am, dem dey pray
Make you make
Pray make you make
Pray make I make
Pray make you no make reach me, no be so?
Every other person go dey wish himself
More than the next person dey wish himself
Friends and family go wish you well
But when you don make am, dem go winch you sef
High above the sky
The birds dem dey fly up
Dem no dey jam themselves
So that thing na lie o, lie o, lie o, lie o, lie o, lie o, lie o (lie o)
Oh-oh-oh-oh
Won ba é yó, amò ayo odenu
Oh-oh-oh-oh
Won ba é yó, amò ayo odenu
How come when you don make am, dem dey hate you (don't know)
'Cause when you no make am, dem dey pray
Make you make
Pray make you make
Pray make I make
Pray make you no make reach me, no be so?

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists