She said strictly friends and family God bless you my mama mi I know why they can't stand me 'Cause they don't understand Omo oshi ano Oun lo j'oba loni Omo t'eti gbagbe Oun lo ma d'oba lola They tell me say I no go reach the top You raise the bar, then I push it up Now all my people dem dey push it up Now the stage is my home, I no be visitor Many boys dem dey visit us Very few wey dey live with us Some of us them dey form whats up But they come and go like a city bus Baba God na my real Lord Oun lo n yo caretaker All my people show me love Won tun pe mi ni baba peace maker They calling me baba peace maker They calling me baba peace maker They calling me baba peace maker They calling me baba peace maker She said strictly friends and family God bless you my mama mi I know why they can't stand me 'Cause they don't understand Omo oshi ano Oun lo j'oba loni Omo t'eti gbagbe Oun lo ma d'oba lola Now if you listen to my silence, you'll hear wisdom Omo dey follow me, follow me, follow me chewing gum If you no fit keep up sit don No be everything be hip hop sitdon No come go kill yourself You no fit use my address o All man for himself Na only you go teach yourself She said strictly friends and family God bless you my mama mi I know why they can't stand me 'Cause they don't understand Omo oshi ano Oun lo j'oba loni Omo t'eti gbagbe Oun lo ma d'oba lola Indomix They don't understand They don't understand That's why they can't stand it They don't understand