Hustle, Omo double your hustle Double your hustle Cause talaka koni lari oh, talaka koni lari oh Is all about the bad mind My mama say see food no dey for house, Dey for house infact e don dey tey for house Since the time I met your papa girls dey dey for house Since sepe and opai dey dey for house Meanwhile girls plenty for lagos city Shey na ex baba hin mama dat loud d titi And didn't put you under any pressure Na the movie to kill us for alimosho Young lady you are 32 U no get any reason to shine at 32 If to say u no give God all the gratitude We go cherish everyday and that's the truth Omo once again we go fight the pain But then again you won't let your brain invite the pain Cause you dey worry about the trouble wey dey next in line And you get away you fit press rewind Moni talaka to le mu patako Sojokan loma lodi olowo Gbogbo reni bo wani Adura lo gbeyin ewuro Moni talaka to le mu patako Sojokan loma lodi olowo Gbogbo reni bo wani Adura lo gbeyin ewuro Instagram and twitting twitter I don't wish to use this song to make you feel bitter I just hope one day I'll finally reach ya Posing with money don't make you richer na Chinelo o chinelo, nwannem, boyfriend e ti to melo Chinelo ti porti oh, as she black before nau she don yellow Mtn lomo for your throwback picture When u post am nau all black picture Okay you get that picture Maybe dey tell you back den say you get bright future And its fashion police stay slashed on police That I can help but just notice that Everybody wan dey for red carpet things But the next day na empty pocket things Moni talaka to le mu patako Sojokan loma lodi olowo Gbogbo reni bo wani Adura lo gbeyin ewuro Moni talaka to le mu patako Sojokan loma lodi olowo Gbogbo reni bo wani Adura lo gbeyin ewuro oh Abeg my people make, my people recognize the true treasure Cause when owu dey blow dey apply the due pressure Cause life is that treasure that's so infinite to measure But people rather gather money and calculate possession As I arrive on the scene like immaculate conception And I was born to be clean, I sanitize the whole nation ah ah My daddy drove here in a porsche But women dey on top us like a logo Oh make I do it for the promo Dey wan me make I do am probono (bro) So say my name say my name They want to say my name Moni talaka to le mu patako Sojokan loma lodi olowo Gbogbo reni bo wani Adura lo gbeyin ewuro Moni talaka to le mu patako Sojokan loma lodi olowo Gbogbo reni bo wani Adura lo gbeyin ewuro