Charlie Monkey wey work go chop Naija ninja, wayoo You dey work, you dey work, you dey work you go chop Da Piano on the beat Push to the limit You for dey push to the limit, what else Sound sultan Sarkodie You know say money no be problem Omo olope yera wo Omo olope rora wo Omo olope yera wo Omo olope rora wo Ise ise Ise ise Ise ise Ise ise So tell all the boys Make them carry them hand for work o kan ma lo jonz o, Kan ma lo jonz o Tell omoge Make them carry them hand for work o kan ma lo jonz o, Kan ma lo jonz o Tiwa ni e ma ro, o wey Ke ma fi wa ro, o wey Sound sultan ti gbe tuntun de o Baba landlord o, o wey Money dey bank o, o wey Dollars and pounds o, o wey I take the rain as showers of blessing While some dey expect sun o, o wey If you never balance o Just continue gallant o God go put you for better position You go pack your ferrari for mansion Ehn, he would never yet undergo sufferness No go know how to choping the dough watago No put your yourself for illegal position Omo na handwork o, o wey Omo olope yera wo Omo olope rora wo Omo olope yera wo Omo olope rora wo Ise ise Ise ise Ise ise Ise ise So tell all the boys Make them carry them hand for work o Kan ma lo jonz o, Kan ma lo jonz o Tell omoge Make them carry them hand for work o Kan ma lo jonz o, kan ma lo jonz o Omo Iseyin, o wey Go to london o Mama charlie say she want to see me and no be from pound starling, o wey Omo olope yera wo Omo olope rora wo Omo olope yera wo Omo olope rora wo See, the hustle go give you the money The money go give you the power My niggas are tasting the honey They counting the owo each and every hour Do you want to push the ferrari Or you still want to eat your cogarri Stocking the dollars and travel to yankee To pick up some babies and back to safari Its just like I'm sitting on gold And as the story unfold I know say some people be cold Look down on you when your money behold I'm making money till the end Only my bank manager be my friend I used to be broke back in the days dey hustle for sneaker never going back again So tell all the boys Make them carry them hand for work o kan ma lo jonz o, kan ma lo jonz o Tell omoge Make them carry them hand for work o kan ma lo jonz o, kan ma lo jonz o Omo olope yera wo Omo olope rora wo Omo olope yera wo Omo olope rora wo Ise ise Ise ise Ise ise Ise ise