I been in my rader I dey my lane Me no stress no man I just dey pray make God find this man With the kind blessings Wey go shock these people Wey go make them say na ritual Or make them say I don dey scam To get the bag is no haram So why dey con dey frown Wawa Yeah, they can't stop me o I been too long for the journey No be jjc no be Johnny o Ah kilokanmi o Oga ta oga ta Owo ma pe o Tin ba wole o Ori mi pe o Ain't nobody can see through my shade o Ain't nobody can fit in my space o Kori mape o Counting my blessings No evil eyes can shut this No baddyman can spoil this Lola satiramoni Lola satiramoni Ma rale fun daddy Ma kole fun mummy yea Counting my blessings No evil eyes can shut this No baddyman can spoil this Lola satiramoni Lola satiramoni They can run them dey mad Wonlebami Zero fugazzi Gberatan bi Bugatti yea, yea Ahann my head dey there My head dey there Where money dey me, I navigate there I'm up levitated Day by day I dey find my money When it rains and when it's sunny I don't complain, I just keep on working On my lane, I just keep on running I been through hell and back for my Benjamin's Man I walk through fire at my detriment No sentiment, all my dues I don settle them Oga ta oga ta Owo ma pe o Tin ba wole o Ori mi pe o Ain't nobody can see through my shade o Ain't nobody can fit in my space o Kori mape o I'm counting my blessings I'm counting my blessings No evil eyes can shut this No baddyman can spoil this Lola satiramoni Lola satiramoni Ma rale fun daddy Ma kole fun mummy yea Counting my blessings No evil eyes can shut this No baddyman can spoil this Lola satiramoni Lola satiramoni They can run them dey mad Wonlebami Zero fugazzi Gberatan bi Bugatti yea, yea Ahan my head dey there Where money dey me, I navigate there I'm up levitated Day by day I dey find my money When it rains and when it's sunny I don't complain, I just keep on working On my lane, I just keep on running Tega kan bayi o