And I've been living fast life but I see it in slow mo (Olohun) Oh no And you see my lifestyle like a G's in the turbo (For sure) See many people dey outside wey dey feed man zobo (bobo) Oh no (Oh no) And me i stand dey defend like Joseph Yobo Bad girl say she wan Netflix and chill So I ja ticket give am warning If you fall in love, clearly certain You go chop breakfast I'm not capping Can you see dribble, amokachi I'm not faking this no fugazzii You see these feelings I'm not catching Omo kpe stand fit I just won dey Ahhh, finesse (ge ge ti) If I broke na my business (ye ye) Ama shaya e go bright o (ge ge ti) Folake for the night o (ge ge ti) Ahhh, finesse (ge ge) If I broke na my business (ge ge ti) Ama shana e go bright o (ge ye) Folake for the night o (ge ge ti) F-I-N-E-S-S-E Fit be the reason why your bobo Won dey jealous me E fit won dey take am serious, I dey do toss P No fit to resonate, I'm on a different frequency Ahn-ahn I don't think it's necessary I'll be down with that somebody that can do like me Mehn I be like Mo' Salah coming off the right wing I'll go through your defender, you no need to tell me I must finesse And you know sey me I must net Na your kele I go carry go If me I get money pass you If you're not careful oo Finesse You know say me I must net Na your kele I go carry go If me I get money pass you If you're not careful ooh Ahhh, finesse (ge ge ti) If I broke na my business (ye ye) Ama shaya e go bright o (ge ge ti) Folake for the night o (ge ge ti) Ahhh, finesse (ge ge) If I broke na my business (ge ge ti) Ama shana e go bright o (ye ye) Folake for the night o (ge ge ti) Ahhh, finesse If I broke na my business Ama shaya e go bright o Folake for the night o Ahhh, finesse If I broke na my business Ama shana e go bright o Folake for the night o (Ge ge ti) Ohh ohh ohh ohh Ridimakulayooo (Rii) Ę ma fe jo mi sun oh (oh sun gba la ja ja) Ę ma fe jo mi sun oh