Do you know me? Do you know a jigga like me? Many things I don see oh I no holy and I smoke kpoli E been no funny Do you know where I'm coming from o? Many things wey I never talk oh Many nights wey i never sleep oh Many songs wey I never sing oh Many setbacks I no dull oh Many hard times I no fall oh I go still rise if I fall oh Baba lead me I go follow Help me find my way Oluwa ti she Oluwa mi so ro Je ka soro I no want kpolo kpolo I just want to Dey turn up all night long I no wan make mistake I no wan go astray I no wan beg the money Make the money come my way Trevv boy what you want to say? Eruku my brother Shey we still Dey for the matter? Too many problems and whahala Fit make a man Kolomental Na me wear my sandals So pass me the ganja Give me lighter I swear e no matter Na God be my kala Still on my grind and I never stop Morning till night mhen I never chop Wait for your time I Dey look my clock Mama still Dey pray I Dey hustle up Wetin I see comot water for my eyes I fall to my knees then I look up to the sky Sapa bein merci Only me can see oh The money give me vitamin C The more you look the less you see oh Sapa bein merci Only me can see oh The money give me vitamin C The more you look the less you see oh Help me find my way Oluwa ti she Oluwa mi so ro Je ka soro I no want kpolo kpolo I just want to Dey turn up all night long I no wan make mistake I no wan go astray I no wan beg the money Make the money come my way Trevv boy what you want to say? Eruku my brother Shey we still Dey for the matter Too many problems and whahala Fit make a man Kolomental Do you know me? Do you know a jigga like me? Shey you don see How the matter don be oh? I no holy and I smoke kpoli e been no funny Do you know me? Do you know Do you know where I'm coming from o? Many things wey I never talk oh Many nights wey i never sleep oh Many songs wey I never sing oh Sapa bein merci Only me can see oh The money give me vitamin C The more you look the less you see oh Do you know me?