Kishore Kumar Hits

King_sizzle - MATA lyrics

Artist: King_sizzle

album: MATA


When e come for money eeh
You avoid my MATA eeh
Mento Capito
Biko nyem m my money eeh
Songboi Songboi
Okwa ima ka osi adi
Enwe m so many reasons
Why me and people don't do business
Some many men are snitches
Watch your back
Ife Ha cho bu to reap you
Bute the bag oh my homie
All them OGs they gon beep you
Me I the on a low
I got my geng
And I know they got me
Ihe ncho bu to make it big
Anyhow e be
Man's gon risk it
My guy ilie my money
I pull up on you
And chop you like biscuit
Acho m the bag ASAP
Ma na acho ro m a way
That's bad and greedy
So many men
Say they wan be like me
See me myself
I no understand me
Esi m from awka my brother
We make money like no other
Wey the make una pounder
Shey na legit
Abi na jazz
This short man
With so much cash
Me no send
Your cap na trash
All your juju
I jump am pass
Cat and rat
No fit be class
Better show me my respect
Or
Ntiwa gi onu simple and short
Obu na odi easy go and make it
Me I no get time to the fake it
Wetin I send e dey my pocket
Nye m transaction
Gain my friendship
Apart from that
Keep your distance
Walai keep your distance
See I no want story yeee
Ahhh ahhh ahhh ahhh
When e come for money eehh
Ahhhhh ahhhh ahhhh
To avoid my matter eeh
Ahhhhh ahhhhh ahhhh
Biko nyem my money ehh
Ahhhh ahhhh ahhhhh
I no want story yeee
Ahhh ahhh ahhh ahhh
When e come for money eehh
Ahhhhh ahhhh ahhhh
To avoid my matter eeh
Ahhhhh ahhhhh ahhhh
Biko nyem my money ehh
Ahhhh ahhhh ahhhhh
Me I done face the game
Shey na this fame
Everybody must make it
I put my life on the line
Now na my turn
And I'm gon take it
Mama told me jisi Ike
Very soon boy
Na iga ebute ike
Akalaka di iche iche
Ije uwa bu egwu uche
Manny gi ni a no bu na Nleka
Oluo ka osu
Ome iru ka odi echeta
I don't know why e be say
During the hustle ha dicha loyal
Ife suo obido mmacha
Ufodu Ana eko ka abacha
Kotosia iru ka adaka
My guy onwelu Onye afukwa n
Chukwu Biko me num VIP
Ahhhh Ahhhh ahhhh
Kam na aku TDB
Oooohh ooohh
Ka m welu ego melu my identity
Ahhhhhhhhh ahhhhh ahhhhh ahhhh
Make them they envy me
Ka ha na envy me!!
Oooooohh oohhh ohhh
Enwero m time ifu rivals
Onye ko tuu I go dive am
I keep Market
You dey price am
Jukwa ese before you buy one
Inye m business
No laud am
But if money drop
No Luom guy
See
Maka men itiyegi alu
Mgbe afu ozuo gi aru
See I no want story yeee
Ahhh ahhh ahhh ahhh
When e come for money eehh
Ahhhhh ahhhh ahhhh
To avoid my matter ehh
Ahhhhh ahhhhh ahhhh
Biko nyem my money ehh
Ahhhh ahhhh ahhhhh
I no want story yeee
Ahhh ahhh ahhh ahhh
When e come for money eehh
Ahhhhh ahhhh ahhhh
To avoid my matter eeeh
Ahhhhh ahhhhh ahhhh
Biko nyem my money ehh
Ahhhh ahhhh ahhhhh
To avoid a MATA MATA

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists