Kishore Kumar Hits

Solid Gee - Ride on Me lyrics

Artist: Solid Gee

album: Ride on Me


Solid gee on this one ooh aah nwubi ten thirty samsyl oye sing
Girl i like dey way you ride on me ahnn
Ride on me
Me and you girl no leg over ahnn no leg over
Baby girl i like dey way u ride on me ahnn ride on me
Me and you girl no leg over ahnn no leg over
Baby girl Ride on me Ride on me ye ye
Put it up up on me up on me
Baby girl ride on me ride on me
Put it up on me up on me
Ye sing when you ride on me I the feel okay
When you ride on me you the make me smile
Ooh baby ride on me ooh baby ride on me
I go the fight for you fight you you fit to call me your mayweather
I go the fight for you fight you you fit to call me your mayweather
So lonely so lonely
I no go the leave you so lonely
So lonely so lonely
I no go the leave you so lonely
So lonely so lonely
I no go the leave you so lonely
Girl i like dey way you ride on me ahnn
Ride on me
Me and you girl no leg over ahnn no leg over
Baby girl i like dey way you ride on me ahnn ride on me
Me and you girl no leg over ahnn no leg over
Baby girl Ride on me Ride on me ye ye
Put it up up on me up on me
Baby girl ride on me ride on me
Put it up on me up on me
Ah my sweet girl you give me love ahna
The kind of love i never see ah
My sweet girl you give me love ahna
The kind of love i never see ah
I the fall for you no be play
I the fall for you no be play
When am with you i feel good
When am with you i feel excited
With this your body way all the boy's them the go down tonight
Come give me that body
So baby girl go down to night
With this your body way all the boy's them the go crazy
Come give me that body
So baby girl go down to night
Girl i like dey way you ride on me ahnn
Ride on me
Me and you girl no leg over ahnn no leg over
Baby girl i like dey way you ride on me ahnn ride on me
Me and you girl no leg over ahnn no leg over
Baby girl Ride on me Ride on me ye ye
Put it up up on me up on me
Baby girl ride on me ride on me
Put it up on me up on me

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists