Kishore Kumar Hits

Lil Shappi - Life lyrics

Artist: Lil Shappi

album: Life


Na-na-nana oh-oh
Lil shappi
Lomoyen eh eh
The matter for no sweet If you dey my shoe
Me I pray to jah make e bless my way
Mummy tell me say make i go to school
If go to school ti mio ba mo iwe
Me I want dey bizza so I do yahoo
Me I do yahoo mio mu maye
Dem be celebrating
Some keep on the hating
I go down on my knees and I keep on praying
For life
For this life I no want to suffer
Shebi na me wan make mama proud
I hustle on a low i no dey shout
Shebi na me get this bukata
This is not the end of life
No rush when it's not your time
Everybody get him time
Say my padi no be lie
This is not the end of life
No rush when it's not your time
Everybody get him time
Say my padi no be lie
See me on a fast lane oh no go delay
I know weytin I tell mama kin to kuro nile
Bukata want kill me sometimes I go cry
The shit is getting off my head my brother no lie
If I say make I talk about it I go lose hope
Say make i think about it I go use soap
So many haters all around me wey dey use scope
They tryna be stronger like me them no fit cope
I just feel like me am loosing it
Family go reason me
Cause I gat no helper komasi anybody torimi
I just feel like me am loosing it
Family go reason me
Cause I gat no helper komasi anybody torimi
This is not the end of life
No rush when it's not your time
Everybody get him time
Say my padi no be lie
This is not the end of life
No rush when it's not your time
Everybody get him time
Say my padi no be lie
I just feel like me am loosing it
Family go reason me
Cause I gat no helper komasi anybody torimi
I just feel like me am loosing it
Family go reason me
Cause I gat no helper komasi anybody torimi

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists