Kishore Kumar Hits

Lil Shappi - Grateful lyrics

Artist: Lil Shappi

album: Grateful


Lil Shappi (Lomoyen)
Eh ah ayy ah ah (oh na na ah ah ayy)
Iam iam i am billirano (higher billirano)
As you know it's your boi waziyung
Little zino lomoyen
I really gat nothing to say
Joy is coming igbawo loma de eh
And e dey be like say e late
And na me the family go blame
Hmm na my life moya gbe dada
Kodigba tinba ya omo dada
Oni fake life self they gara
One day he go Dey balance
Who be you
You no fit give God the glory
Awon kan ti ku
Awon kan beeni cemetery
Hmm All my gees they para
Baba jowo bamishey
Nobody go do am for me wabamishe (baba wabami shey)
If no be God where I for dey
Hmm that time money no dey
But las last hustle go pay ehh (hustle go pay)
Mi o fe oshi moh oga ade
Jara malo sunle
Sharp sharp no go delay eh
Shebi wonti fi ojudi mi nigba kan
Shebi wonti fi oju di nigga won
Wonti fi oju di nigga won
See i no go stop
Say i no go stop to drop this gbedu
Say una go chop
Say una go chop till you belle full
Fine boi
No shishi for aza
Lati ten years back then moti japa
Man gats to hustle for muller
But I no know when God go answer
My best food na garri
That time no time for konji
Even if you call your Padii
E no go pick your call if you ask for money
Now boys don dey para
Dem dey look for raba
Dem no like wahala
Everywhere don scatter ah
Now boys don dey para
Dem dey look for raba
Dem no like wahala
Everywhere don scatter ah
Who be you
You no fit give God the glory
Awon kan ti ku
Awon kan be ni cemetery
Hmm All my gees they para baba jowo bamishey
Nobody go do am for me wabamishe (baba wabami shey)

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists