Kishore Kumar Hits

Unusualbeing - Grateful Soul lyrics

Artist: Unusualbeing

album: Best 25


Yeeeeehhhhhhhh yeeeeeee
Am the unusualbeing
Abamiyungtee eh
Ahhh yeh yeh yeh yeh
Water roll away my eyes
When I see my brothers wey don kpemen
I could have paid for there price if death dey collect money mako fun jeje
Millions of people don die
Billions of people don cry
2020 Too rugged but I praise jah that am stronger
Many many fire outbreak so so
Many many people shotdown by popo
Did I ever fall a victim nono
Shey corona virus reach your side nono
Many many Mercedes benz soso
Informant wey call efcc na sofo
Many many don gbera like motor
Me shouting alleluya koito
Alhamdulilah ayaya
Alhamdulilah ayaya
Alhamdulilah ayaya
Alhamdulilahii
Hallelu hallelu yayaya
Hallelu yayaya
Halleluya yayaya
Hallelu hallelu
Sheybi dem say we no go gbera ahhhhhh
How e take happen koyewa rara ahahah
Boy wey no sabi dating tigba wire ahhh
Omo igboro wey dey sleep for road tigba one yara
Awon arogo gbogolo tried but dem no reach
Win many battles still look like a novice
Ema bami rababa rababa foga ogo oo
Ebami rababa fun oga ogo oo
Alhamdulilah amuda wa shukurah
Alhamdulilah robili alameen
I say
Many many fire outbreak so so
Many many people shotdown by popo
Did I ever fall a victim nono
Shey corona virus reach your side nono
Many many Mercedes benz soso
Informant wey call efcc na sofo
Many many don gbera like motor
Me shouting alleluya koito
Alhamdulilah ayaya
Alhamdulilah ayaya
Alhamdulilah ayaya
Alhamdulilahii
Hallelu hallelu yayaya
Hallelu yayaya
Halleluya yayaya
Hallelu hallelu

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists