Kishore Kumar Hits

Bob blaq - Trabaye lyrics

Artist: Bob blaq

album: Caught in the act


Ki eku ile gbo kolò sofun toko
Kin chacha gbò kolò sofun jogbo
I dey wonder wonder
Why nigga's want me to fall down
And I still dey wonder why people want to know why I dey wonder
Sometimes I dey wonder say if I buy iphone
Shey I go fit chop the apple wey dey the back o
Shey you dey reason am too?
I dey wonder why one plus one na two
Awon kan gbeju
Why police men dey chase yahoo?
Pastor wey dey chop banku
Yeh I still dey wonder why
Ogbemi trabaye
Oni kin go on sòun
O funmi ni two puff of canada kin ma paro lò
Ogbemi trabaye
Oni kin go on sòun
O funmi ni two puff of canada kin ma paro lò
Ejo mi kò pe mo mò orin ko
Puff puff pass ka shaye lò
Letter writing ka tenò lò
Omo baba olò okada ti gbade lò
Mo jaja gba fifty dollars ofe rip mi
Lori owo mii shebi otu block mii
Never clear shukura malò cuddle me
Shukura malò cuddle me
Many many things tiko yemi
Wetin dey sup make you tell me
Aiye tawa e no funny
And if popo catch you no sorry
So many niggas still dey para
Boys still dey kala
Awon ta gbo jule everybody deti japa
And everybody deti japa
Everyday make baba blessings just dey shower
Ogbemi trabaye
Oni kin go on sòun
O funmi ni two puff of canada kin ma paro lò
Ogbemi trabaye
Oni kin go on sòun
O funmi ni two puff of canada kin ma paro lò
Sometimes I dey wonder
Why brother go dey beef one and another
Very soon aya won aja coz moti banusò miode ba eniyan sò
Bad boy big drip what popping
I still Dey wonder why you no go press money
Coz tokè tile mowò
As you see me no joy
Wofe tepò so ala mii
Wofe jami mo jara mii
Am still on God I stand on God o
Shebi oluwa lo n cover me
Ogbemi trabaye
Oni kin go on sòun
O funmi ni two puff of canada kin ma paro lò
Ogbemi trabaye
Oni kin go on sòun
O funmi ni two puff of canada kin ma paro lò

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists