Kishore Kumar Hits

Dapop - Kosalabaro lyrics

Artist: Dapop

album: Close Enough


Dapop on this one o
Overthinking fit make man pai
Sometimes am alone
Depressed and sad
Na only for picture
My guys Dey smile
Ogun laye say this life is hard
Billion dollar dreams
With a low budget
Pikin wey no get helper
Suppose get sense
Ori Iya mi mama je n toro je
Only one maye wey
Go be like hundred
Tori kosalabaro
Even for my hood wonti kalawa o
Aye le aye akamara o
Olowo laye fe no be talaka o
Omo kosalabaro
Even for my hood wonti kalawa o
Aye akamara o
Iretipipe he Dey tire man o
No connection only my bluetooth
I don dey do things mom
Said I shouldn't do
Dem say I go suffer only
If I choose to
Ni moshey sun orun meje
Ti omo okinrin nsun
Woni koma lo he's just a poor boy
He no get squad he no get convoy
But una no fit kill who
Don die before
Nkan Ti Moma je loso
Mi di stubborn
So I Be standing on my ten toes
Don't wanna go back how I left home
Steady grinding for my bread o
Sometimes I Dey reason
With my gbeff o
Broda no vex for me
If you text and I no reply
Cos you no go care for me
If tomorrow come and I no make an
Overthinking fit make man pai
Sometimes am alone
Depressed and sad
Na only for picture
My guys Dey smile
Ogun laye say this life is hard
Billion dollar dreams
With a low budget
Pikin wey no get helper
Suppose get sense
Ori Iya mi mama je n toro je
Only one maye wey
Go be like hundred
Tori kosalabaro
Even for my hood wonti kalawa o
Aye le aye akamara o
Olowo laye fe no be talaka o
Omo kosalabaro
Even for my hood wonti kalawa o
Aye akamara o
Iretipipe he Dey tire man o

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists