Kishore Kumar Hits

Dapop - Letter To My Hood lyrics

Artist: Dapop

album: Close Enough


Ajeh o
Emini dapop
I am iam
I am Billirano
Watin una no know pass
Watin una know
Normal pple don dey
Know me thou I never blow
I gats dey package myself
Irinisi ni isoni lojo
Miosha lema wo akisa
Toripe mio lowo lowo
So my guys for my hood
Don dey vex and he dey pain
Shey owa ye ki ashiri eko
Ti loju ewe ni
Wonipe mo lahun but if
That's what the case is.Koba da
Awon kan tun ni mo ni gberaga
Like Shey etigbagbe pe
Eyan bi tiyin ni emi naani
If you Dey doubt losi
Ajegunle ko bere mooimi
Ata ni Iya mi nta but
Tani mofe sofun
Tori o text e ko reply you dey vex
Wobi oun binu
Iwo gan ma yinmi kani o
Mo nkan Ti mo n face ni
Awon Bukata towa lorun
Mi koja age mi
Ladugbo tatiwa zero joy a kin yo ife
Life hard but ta ba nmu
Garri a kin post e
Some people go think sey
You get Sey u no wan render
This life na packing buh
We gats to rough ham
Onikaluku with problem
Take dem nurse ham
Me I wan to go higher
Men I no wan to go down
Forget this life hard o
This is yolo
Dem no go think twice
Before dem do u bad
Sometime I go sad o
Buh Everything na time o
Persn wey u feed today
Fit help u tomorrow
Monkey Dey sweat irun
Ara nikan lo n cover e
Onbinu pe ko reply e
But bukata lon bother e
Lagbaja bere 10 naira
Tamedo bere 10 naira
Igba melo lowo fin tan
Make giver no go turn begger
Mo ma n tenumo ninu
Orin mi abi kilefe kin so bai
I know say na normal
Tin but agidi ni mofin survive
Ah abi tori pictures te nri online
Opelope iPhone camera
Ati filter Ti mon je ola e
Brother no go try to bill me
I got family am feeding
Sometime wat u see
Can be deceiving
Mama mi ni pe komashe sunmi
So me I buckle my shoe
Me I dey lane demma checking move
Some people still
Dey pray make u loose
Eminikan loye so don't
You call me a fool
Some people go think
Say you get say you no wan render
This life na packing buh
We gats to rough ham
Onikaluku with problem
Make dem nurse ham
Me I wan to go higher
Men I no wan to go down
Forget this life hard o
This is yolo
Dem no go think
Twice before dem do you bad
Sometime I go sad o
Buh everything na time o
Persn wey you feed today fit help
You tomorrow
Some people go think
Say you get say you no wan render
This life na packing buh
We gats to rough ham
Onikaluku with problem
Make dem nurse ham
Me I wan to go higher
Men I no wan to go down

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists