New Fela Bother me and i go bend and slide See nobody fit to kill my vibe I getti energy wey no fit die Omo ologo till thy kingdom come When i hop on the jam i dey shoot on sight Alabosi no fit dim my light E don tey wey I dey rise and shine Mama told me bobo cast and bind I dey rise and shine oh If no be money no call my cellular I dey on my grind VIP no be regular I dey give them gbedu This feeling is true If you wan my gbedu You want to nor nor Moniko Fakosi Wan jeun wan Fakosi Omo ologo Fakosi oh Wan jeun wan Fakosi Ohh ohh Moniko Fakosi Wan jeun wan Fakosi Omo ologo Fakosi oh Wan jeun wan Fakosi Fakosi oh See they've been asking for New Fela I've been on the road I dey my lane so even if you shenk me i no go slow oh See me i dey run my race, international Fela adventure Pull up in a brand new Tesla with my girls them we've been burning trees Orimi bamishe Orimi bamishe Odun gon gon (Giddem) Tatashe atarodo and tatashe pepper gon gon (Giddem) Komowe, olodo komowe but she sabi dance (Giddem) Kokaye, folake wa jaiye Opor gon gon But if no be money no call my cellular I dey on my grind VIP no be regular I dey give them gbedu This feeling is true If you wan my gbedu You want to nor nor Moniko Fakosi Wan jeun wan Fakosi Omo ologo Fakosi oh Wan jeun wan Fakosi Ohh ohh Moniko Fakosi Wan jeun wan Fakosi Omo ologo Fakosi oh Wan jeun wan Fakosi Fakosi oh I dey give them lamba for days now (Giddem) As I dey give them lamba for days oh oh (Giddem) As I dey give them lamba for days now (Giddem) As I dey give them lamba Moniko Fakosi Wan jeun wan Fakosi Omo ologo Fakosi oh Wan jeun wan Fakosi Ohh ohh Moniko Fakosi Wan jeun wan Fakosi Omo ologo Fakosi oh Wan jeun wan Fakosi Fakosi oh