14Records baby Na naa Wawawa They calling me YoungCee Baby walk a mile in my shoes Killamity make a man them confuse E don tey i dey beg you dey refuse me ai (Mogbe o) Another man want to seduce you He get money for boot Say eleke make am want to confuse oh no E don tey wey i dey find you Now you don burst my brain oh I just no fit relax oh (No Shawty) Now you wan catch my vibe oh The feeling is alright oh My brain don dey reset oh (No Shawty) Baby coolu temper baby baby Baby coolu temper baby baby Baby coolu temper baby baby Baby coolu temper baby baby, Baby Baby (Fayabomi) Shey na your love oh Shey na your love we dey cool my temper (Moniko Fayabomi) Shey na your love oh Shey na your love we dey cool my temper (Moniko Fayabomi) Shey na your love oh Shey na your love we dey cool my temper (Moniko Fayabomi) Shey na your love oh Shey na your love oh Girl i go stand by you So many things me i wan tell you If na to fight i go fight for you See we be one and we strong pass two Baby i no dey brag for you i swear But assurance cover you my dear I no fit bobo you my dear Wetin i for do E don tey wey i dey find you Now you don burst my brain oh I just no fit relax oh (No Shawty) Now you wan catch my vibe oh The feeling is alright oh My brain don dey reset oh (No Shawty) Baby coolu temper baby baby Baby coolu temper baby baby Baby coolu temper baby baby Baby coolu temper baby baby (Baby Baby) (Fayabomi) Shey na your love oh Shey na your love we dey cool my temper (Moniko Fayabomi) Shey na your love oh Shey na your love we dey cool my temper (Moniko Fayabomi) Shey na your love oh Shey na your love we dey cool my temper (Moniko Fayabomi) Shey na your love oh Shey na your love oh Yeahhh Baby cool my temper Baby cool my temper Baby, cool my temper Baby, wa wa wa wa Fonext on the mix