14Records baby Ofe she wu you don de filarate Ah ofe she wu, Zaga don dey filarate Wawawa (Ah ofe she wu you don de filarate) Wawawa nanana na na na (Ah ofe she wu, Zaga wan filarate) (Atewo atariwo) Eh Mofofti oh omoge Nna Nna Your body is up to something oh Omoge Nna Nna Come make you come gimme something oh omoge Forty four minus four na Fourty oh Omoge Nna ah ah ah ah Eh Mofofti oh omoge Nna Nna Your body is up to something oh Omoge Nna Nna Come make you come gimme something oh omoge Forty four minus four na Fourty oh Omoge Yeah Yeah Yeah Alubarika the way you gimme slow whine Do am softly ohh Baby make i cross your line Your body mad oh, Your body make me loose my mind Anytime you holla Shey you wan dey check am oh baby Check am your body dey balance baby check am Way you knack oh baby look am oh See way you whine e dey burn down oh ai Your body dey cause kasala your body dey cause wahala oh See jedi jedi for body wey make oga wan come dey para oh Your body contraband oh Smuggle you over the border oh Body wey getti kpomo na from jumia me i order oh (Pack am Knack am gele) (One Four One Four ele) (Baby want to check ele) Eh Mofofti oh omoge Nna Nna Your body is up to something oh Omoge Nna Nna Come make you come gimme something oh omoge Forty four minus four na Fourty oh Omoge Yeah Yeah Yeah Yeah O' fine but mofoti The way you roll your waist do me strong thing Money dey twenty bottles is nothing Make you follow me go house you said i'm up to something Backside and the front thing Jeka gbekonsikon baby make e no be long thing One or two no be one thing Sugarcane dey under nikka baby no be short thing Eyan Adeleke know wah i mean Who be chairman where we dey you know na me Omo ife fidiye kpami torikpemowa caring baby feso midi nani Eh Mofofti oh omoge Nna Nna Your body is up to something oh Omoge Nna Nna Come make you come gimme something oh omoge Forty four minus four na Fourty oh Omoge Nna ah ah ah ah (Pack am Knack am gele) (One Four One Four ele) (Baby want to check ele) (Pack am Knack am gele) (One Four One Four ele) (Baby want to check ele) Eh Mofofti oh omoge Your body is up to something omoge Wawawa