You see the first thing Na d sacrifice I speak the truth I no go tell u lie Wetin Ekene see for life E no fit testify Omoh to make am to d top You have to pay the price Who don go no fit come back E don choose d wrong way E no fit turn the back Omoh this life we dey live no dey easy And things dey bad if u dey very greedy So laye eh eh Say man go work And let another man chop No wait for your time eh eh Ooo o no no no Just another day on the highway When Ekene with him boys Dey for night Waiting blessings on the highway They were living life fast on the highway On the highway Ekene grow up from the trench He father land na d ghetto Dem dey hail am for area He dey waka he dey spread o When u see am dey pass D whole neighborhood dey fear When u see am dey vex No be person wen dem dey near o But Ekene wan acquire all d vanity E don vow say e no go suffer For dis life in this humanity But bobo got no choice He hit the road again To make sure till the day Wen E go die e no go break again Na so dem dey for the highway Throw tyre for the one way Dey wait for who go fall mugu For Ekene na sure day I know say this life no dey easy But Ekene too dey greedy So he dey with dem boys For highway dey do d needy Dem no go believe say d hand go ever touch them I say na hilux pass the one way If u see the way dey rush them Na so Ekene dey run D guy dey run e no fit stop But swear it's too late Wetin he see he no fit talk Laye eh eh Say man go work And let another man chop No wait for your time eh eh Ooo o no no no Just another day on the highway When Ekene with him boys Dey for night Waiting blessings on the highway They were living life fast on the highway On the highway Eni toh loh yaba lor rah boxas o E nur fit come lekki come dey form swag o Life na my own nur be contract o Person wen don go nur dey come back o Na something dey lead to something Popsi nur fit come dey dobale for mumsi I nur fit go market with the name Destiny Come and people dey address me as Augustine Nur be bragging let's just say the truth precisely For like put myself in ur shoes But it's too small to size me Fine senior bros just dey land from jand But e one naira nur dey ever land for ground Night men come for night just to take survive You go call police and that was just the end of life Plus the money and the name You see the first thing Na d sacrifice I speak the truth I no go tell u lie Wetin Ekene see for life E no fit testify Omoh to make am to d top You have to pay the price Omo who don go no fit come back E don choose d wrong way E no fit turn the back Omo this life we dey live no dey easy And things dey bad if u dey very greedy So laye eh eh Say man go work And let another Man chop No wait for your time eh eh Ooo o no no no Just another day on the highway When Ekene with him boys Dey for night Waiting blessings on the highway They were living life fast on the highway On the highway