Nalu Nalu Nalu Nalu Nalu Nalu Tuu tuu Tuu tuu Tuu tuu tuu Say baba God cover me Inside here So me aa no go get Nobody inside here No city with no boys Inside here So make una dey move To the side jee See the girl wee dey When dey come for me Aa give them the say want Comparing Ooh baby come for me Ooh baby dance for me Make i show you the vibe Make you maad for me So stop the noise Make aa show something Girl I am sure you be Naughty Make aa show more things jee I get money for bank I maara ihe anyị na-arụ ọrụ Aah See money dey talk I maara ihe anyị na-arụ ọrụ I get money for account I maara ihe anyị na-arụ ọrụ See money for bank baby I maara ihe anyị na-arụ ọrụ Nalu Nalu Nalu Naaa Nalu Nalu Nalu Naa naa Tuu tuu Tuu tuu Tuu tuu tuu Shee bi you wan chop My money On top this your body Come chop this my ibay Owerri boy like your baka Baby come close to your daddy Me and you all night party Baby come close to your daddy Make you come drop me for me Jee jee eee Then we de find money Now we de chop money Ka anyi Ku baa zzia Then we de find money Now we de chop money Oluwa is there for me na Why we de share money Ka anyi Ku baa zzia Oluwa is there for me na Why we de share money I get money for bank I maara ihe anyị na-arụ ọrụ See money dey talk I maara ihe anyị na-arụ ọrụ I get money for account I maara ihe anyị na-arụ ọrụ See money for bank baby I maara ihe anyị na-arụ ọrụ Nalu Nalu Nalu Naaa Nalu Nalu Nalu Naa naa Tuu tuu Tuu tuu Tuu tuu tuu Aa don tirey for your matter Hhha Aa don maye for your matter Aa baby Aa don tirey for your matter Aa don maye for your matter Keele Aa don tirey for your matter Aa don maye for your matter Nalu Nalu Nalu Naaa Nalu Nalu Nalu Naa naa Tuu tuu Tuu tuu Tuu tuu tuu