Seh She be wonderful woman Everybody just want to knack am Dem no send if she feel am mo Somebody dey pray to wife am She be wonderful woman Hustle hustle na normal life Now wey she find her own love o Everybody don start to talk na because she dey do like this Say na because she dey do like that While Some say she dey talk like this while some say na like that Ma babe girl no send dem Babe girl no send dem Do your thing no send dem Do your thing no send dem Ma babe girl no send dem Babe girl no send dem Do your thing no send dem Do your thing no send dem Ehe She be wonderful woman Every where soft you go like am But no go fall your own hand o Say you wan try another woman She be wonderful woman She fit forgive only one time E no mean say she no send o Before people go start to talk Na because she dey do like this Say na because she dey do like that While Some say she dey talk like this and some say na like that Ma babe girl no send dem Babe girl no send dem Do your thing no send dem Do your thing no send dem Ma babe girl no send dem Babe girl no send dem Do your thing no send dem Do your thing no send dem The only woman I want me o Only woman I want for meeee Na she I need I no dey joke Everything just dey totori meeee Before people talk Na because she dey do like this Say na because she dey do like that While Some say she dey talk like this and some say na like that Ma babe girl no send dem Babe girl no send dem Do your thing no send dem Do your thing no send dem Ma babe girl no send dem Babe girl no send dem Do your thing no send dem Do your thing no send dem Ma babe girl no send dem Babe girl no send dem Do your thing no send dem Do your thing no send dem Ma babe girl no send dem Babe girl no send dem Do your thing no send dem Do your thing no send dem Aha They don't know about this Aheadz Hey