Kishore Kumar Hits

Dariclane - Uchenna - Radio Version lyrics

Artist: Dariclane

album: Uchenna (Radio Version)


It's Dariclane
(Badder Boy)
(Oh my God it's Kelvin Drayz production)
No be say I no sabi the shortcut
But seriously no be everybody get the conscience
I'm just having my patience
On top that I dey pray for blessings
(Oluwa please bless me)
Oluwa you need to bless somebody
(Baba biko)
Baba biko change my levels
(Change my levels now)
No lesser focus I need the grace now
(I need your grace now)
No lesser focus I need the grace now
Uchenna meh
(Uchenna meh oh)
Nìme ndu mu ka uchenna meh
(Kah uchenna meh oh)
Nìme ndu mó oh ka uchenna meh
(Kah uchenna meh oh)
Oloru mi I need your grace
Bless me
(Bless me)
Bless me
(Bless me)
Bless me
(Bless me)
Oluwa
(Oluwa)
Bless me
(Bless me)
Bless me
(Bless me)
Bless me
(Bless me)
Oluwa
(Oluwa)
Bless me
(Bless me)
Bless me
(Bless me)
Bless me
(Bless me)
Oluwa
(Oluwa)
Bless me
(Bless me)
Bless me
(Bless me)
Bless me
Oluwa yeah
I know dem plenty but baba keep my space for me
(Keep my space for me)
Inside the game everybody nah suspect
(All of them nah suspect)
Inside the race oluwa help me keep the pace
(Oluwa biko)
Oh no I just wan make my people proud
Oluwa you need to bless somebody
(Baba biko)
Baba biko change my levels
(Change my levels now)
No lesser focus I need the grace now
(I need your grace now)
No lesser focus I need the grace now
Uchenna meh
(Uchenna meh oh)
Nìme ndu mu ka uchenna meh
(Kah uchenna meh oh)
Nìme ndu mó oh ka uchenna meh
(Kah uchenna meh oh)
Oloru mi I need your grace
Bless me
(Bless me)
Bless me
(Bless me)
Bless me
(Bless me)
Oluwa
(Oluwa)
Bless me
(Bless me)
Bless me
(Bless me)
Bless me
(Bless me)
Oluwa
(Oluwa)
Bless me
(Bless me)
Bless me
(Bless me)
Bless me
(Bless me)
Oluwa
(Oluwa)
Bless me
(Bless me)
Bless me
(Bless me)
Bless me
Oluwa yeah
It's your boy Dariclane
(Badder boy)

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

X

2023 · single

Similar artists