Kishore Kumar Hits

Declaime - Majesty lyrics

Artist: Declaime

album: The Lighthouse


OVERVIEW
LISTEN
PEOPLE ALSO SEARCH FOR
1 of 4
2 of 4
Baby your a miracle in my life
(Cinderella piloko)
Moré, .to to, don't be shy
I no fit move until I see your light
I cry a river if I fit walahi.
Baby ma lo gbagbe o
(Ah).say na your cruise I like
Show me that ur miracle tonight
Take me high I wanna feel alright.
If I gum body(gum body)
Baby go say u dey totori(totori)
And I no want to dey bother you(bother you)
But I wan know if e sure me sure me.
If I gum body(gum body)
Baby go say u dey totori(totori)
And I no want to dey bother you(bother you)
But I wan know if e sure me sure me.
Wanne if u see d mermaid, her royal majesty
Pikin wey fine like dis
Suppose dey with me
I say, wanne if u see d mermaid, her royal majesty
Pikin wey fine like dis
E suppose dey with me
I promise to kiss u before u wake up
Love u without the makeup
Baby don't break up
I'll touch down before the
Luckily for me you know my...
They say I take it personally
Omo na confirm beep if you check am
True talk I no dey ruins am
Come through to my area
Like give you your own crown eheheheh
Luckily for me you too sabi
They say I wanna take it personally
I no too sabi...
Wanne if u see d mermaid, her royal majesty
Pikin wey fine like dis
Suppose dey with me
Wanne if u see d mermaid, her royal majesty
Pikin wey fine like dis
E suppose dey with me
Kiss u before u wake up

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists