LifeLine Records I'm in love with my bestie and I don't know what to do Sometimes I dey feel say she dey feel the same way I do But she dey call me brother I no dey barb that thing 'Cause sometimes we dey act like lovers Wey we dey do more things My bestie, my bestie, my bestie, my bestie, my bestie eh If you dey hear this song, just know sey somebody fall for you My bestie, my bestie, my bestie, my bestie, my bestie eh I know sey I no for catch feelings, but ebe too risky to lose you to another one oo So somebody tell me wetin man for do ♪ 'Cause I no wan lose wetin I get plus you So somebody tell me wetin man for do 'Cause I no wan lose wetin I get plus you Is it my brain or my body? Maybe my heart no well Sɛ ɛyɛ ɔdɔ kan deɛ a, me no mennim 'Dea me nim ne sɛ m'ate ahwe wo dɔ mu Hallele (hallele) ♪ Ao bestie eh Hmmm, Wherever you dey I say you for hear me today I don't care if I shy for your face So bestie, you no dey wonder why The girls girls no dey come my way no more Sometimes your jealousy sef dey blow ma mind But edey give me vhim so I dawg them all Now as you then your guy shun I hope sey we go fi to go the next level 'Cause the feeling dey grow strong Make we look sharp before we start to blame devil Ao oblayoo, sumɔ mi Ejaakɛ, mi hu misumɔɔ bo Minyanyo kpakpa, sumɔ mi Ejaakɛ, mi hu misumɔɔ bo hey-aayyyy Somebody tell me wetin man for do 'Cause I no wan lose wetin I get plus you ♪ Somebody tell me wetin man for do (somebody tell me wetin man for do) 'Cause I no wan lose wetin I get plus you (Cos I'm in love with my bestie yeah) ♪ Is it my brain or my body? Maybe my heart no well Sɛ ɛyɛ ɔdɔ kan deɛ a, me no mennim 'Dea me nim ne sɛ m'ate ahwe wo dɔ mu Hallele Abochi 'ein sound oo, ennmm