Before all the Gucci man be used to na for bata ohh Now so when they see me when i enter they must bow down Carry all my problems for my head like say na Dada Before you wan hear me all man know me for my quarter ohh So If you wan touch me you go sleep sep na for ngata Now when I make my money I dey keep am for my trouser With the vibe we're bringing yeah, we're crossing every border No come put your head when yi concern my matter ohhh, matter ohh Five star Five star the life we're living You know say it's Five star Five star the life we're living Ohhh Oohh Ohhh Five star Five star the life we're living You know say it's Five star Five star the life we're living Ohhh Oohh Ohhh Stop, walk, pause Only swag for pikin you go know say man dey fine Everything I got I swear I did it by design Prada for ma skin you go know say no be Njoh Men dem way dem dey like me I swear they no reach 4 Talent for man pikin tsiiuuup way nobi mop Atalaku they boy cause you know yi nobi luck And when I get enough I'll take my people round the world Five star Five star the life we're living You know say it's Five star Five star the life we're living Ohhh Oohh Ohhh Five star Five star the life we're living You know say it's Five star Five star the life we're living Man don work and man don cast You know I wise pass toroki though i no comot first for class Man be di dangwa ele say ma reach for house Ele Ndamba man na Dembele with the pass Vibes