Kishore Kumar Hits

MOJO AF - NO FILA lyrics

Artist: MOJO AF

album: I Know You Miss Me


Extraordinary things
I don send them go mortuary since
Since I don enter with burglary doings
Since I don enter na constantly wins
Show solo carry queens go
Nigga no follow ordinary beings
Follow God
Solo dolo cali green blow
If they grow that shit locally mi blow
You say na bitch
But na me be her pastor Chris
If I lay hands on top her body she go fall
She no dey ask for cheese
Before I spray am on top her Bobby
We go ball
Ma ku kin to dull
Mo ti be olorun kin ku kin to fall
Te won mo le Lorun
Mo de ti be olorun pe ko ma je
Ki ota mi ri mi ko lol
My friends no change sugbon
The way i dress don change
My ile address don change
How much they pay me
For show and for verse don change
So the way I vex don change
Even the way I'm addressed don change
The ladies I sex don change
The way I switch flows
E go be like say the verse don change
Some do Baka but the breast no change
No fila
Woju mi no ila
Cold killer
Used to be a broke nigga
I approach niggas looking like a dope dealer
No fillers
Woli agba soul winner
No time do omolomo no crime
Go time o le r'omo komo no shine
Most times I be quiet but I no shy
No time fun omolomo no time
Oniro ni pastor
Ma go tori gbogbo won ni actor
Capture mo gboriwole bi rapture
Action mo n gbowo tan no be fraction
No time do omolomo no crime
Go time o le r'omo komo no shine
Most times I be quiet but I no shy
No time fun omolomo no time
No be joke
What I'll do to the game no be joke
Use my leg press the kneck so e choke
Use my sense get the bread so e choke
No be joke
Unbelievers still dey hear me
Who get two liver still dey fear me
As I dey move
Who dey heaven na who dey steering
Who dey heaven na who dey near me
Na them dey miss me I no dey miss
Na them they gist me i no dey kiss and tell
Nigbami gan I no dey kiss
Na them they hit me up for the d as well
Won ki n f'opolo ya photo mi for yara
Won fi Kokoro tan motor ti mo wa wa
Jo fi opolo fa choko ti mo ra wa
Once e wo opolo wa so motor di yara
No fila
Woju mi no ila
Cold killer
Used to be a broke nigga
I approach niggas looking like a dope dealer
No fillers
Woli agba soul winner
No time do omolomo no crime
Go time o le r'omo komo no shine
Most times I be quiet but I no shy
No time fun omolomo no time
Oniro ni pastor
Ma go tori gbogbo won ni actor
Capture mo gboriwole bi rapture
Action mo n gbowo tan no be fraction
No time do omolomo no crime
Go time o le r'omo komo no shine
Most times I be quiet but I no shy
No time fun omolomo no time

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists