Ara oh Baby if you don't love me, let me know S3 wabr3 mea make I know I think I'm ready to go now It is crazy I just want you say you love me My battery dey for low I think I'm ready to go now The thing be say I no dey expect much from you Ebe just one or two things wey you dey do S3 woy3 me b)ne na s3 medea ky3 wo That no mean say you go play me for a fool Abeg u Abeg Abeg u Abeg Abeg u Abeg Abeg u Attachment is pain But this pain dey drive me insane Baby do you get the picture This be too much for my age Oh no, I pray everyday I dey hope say you go change I promise say you no go get This love anywhere The thing be say I no dey expect much from you Ebe just one or two things wey you Dey do S3 woy3 me b)ne na s3 medea ky3 wo That no mean say you go play me for a fool Abeg u Abeg Abeg u Abeg Abeg u Abeg Abeg u Abeg Oh abeg Abeg u Abeg Abeg u Abeg Abeg u Abeg Abeg u Abeg Oh abeg u Abeg Oh abeg u Abeg Oh abeg u Abeg Oh abeg u