Look me up and down You go see that I no bitter Tell me your matter I no fit doubt you, I no get time Look me up and down You go see that I no bitter Tell me your matter I no fit doubt you, I no get time IT was so hard for me, but I didn't tell You said you gon ride for me, yet you did me bad Everybody thought I had all my pieces together They said I dey wrong for thinking and drinking Man I Thank God for my life now Everybody wanna know how I know it wasn't easy Alaye just dey go steady I Thank God for me life now Dem a really wanna know how See it wasn't easy BABA God e show mercy Look me up and down You go see that I no bitter Tell me your matter I no fit doubt you, I no get time Look me up and down You go see that I no bitter Tell me your matter I no fit doubt you, I no get time IT was so hard for me, but I didn't tell You said you gon ride for me, yet you did me bad Everybody thought I had all my pieces together They said I dey wrong for thinking and drinking Mainland to the island All man we be one man Fine boy wey nọ get joy Your bad vibe e dey kill joy Nke onye ji ọbụrụ ṅaa Ọkwa anyị Pasa n'ógbè a Hard times man e nọ dey last Hold tight you no go crash Look me up and down You go see that I no bitter If you tell me your matter I no fit doubt you, I no get time Look me up and down You go see that I no bitter Tell me your matter I no fit doubt you, I no get time IT was so hard for me, but I didn't tell You said you gon ride for me, yet you did me bad Everybody thought I had all my pieces together They said I dey wrong for thinking and drinking