Kishore Kumar Hits

Salle - Soul lyrics

Artist: Salle

album: Soul


(En')
(En'-En'-En'-Enta)
Shey you see this life (life)
Everythin' I'm wantin', everythin' I sacrifice
So, don't stress me, try to be my only only hype (hype)
Only only hype, na money be my holy ground
Things are good here
I'm not stupid, yeah
Listen to me, yeah
Feel the rhythm, yeah
It's just God
Music and the love
Nothing else involved
I'm practically null
Mama prayers got my back oh (back)
Where dem no want me, me, I pack oh (pack)
I no dey wish person bad for my life
Me wey I dey find how my life go better
Family dey look up to me
I dey look up to God, I dey find my raba
Make my children no ever know how their papa take struggle with sapa
I'm not after you life, why you hatin' my livin'?
Why they wan stop all the grace I'm receivin'?
Dem don forget man no be God
Superman no be Hulk
Dem don forget man no be God
Every day money, no holiday
If money na sin, no holy day
I go just travel far away
Party everyday, life is one, yeah
Shey you see this life (life)
Everythin' I'm wantin', everythin' I sacrifice
So, don't stress me, try to be my only only hype (hype)
Only only hype, na money be my holy ground
Things are good here
I'm not stupid, yeah
Listen to me, yeah
Feel the rhythm, yeah
It's just God (ah-ah, ah)
Music and the love (music and the love)
Nothing else involved
I'm practically null
Hmm-mm, ah-yeah
Hmm, ah-yeah-yeah, ah
Ah-ah, ah-ah (ah-ah, ah)
Family dey look up to me
I dey look up to God, I dey find my raba
Make my children no ever know how their papa take struggle with sapa

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists