Patoranking) When you dey hustle nobody send you When you don make am Dey go come pretending Dey go claim say den be your friends Del B omo dem no get end As dey rise I be daily man Man a fuel like a new born Mama say issa carry on I will make you run the Place like a stallion New man change like a chameleon Fight for yourself like a battalion Stack up the money in a billion And don't spend the money on Don Perignon I just dey meditate Every day I just dey elevate As I dey motivate Everything I do I just dey penetrate ( Ohhh weeeh, oweeh, oweeh, oweeh) ( Everything I do just dey penetrate oh Patoranking everytime we dey elevate oo ( Ohhh weeeh, oweeh, oweeh, Oweeh) Everything I do just dey penetrate oo ( Ohhh weeeh, oweeh, oweeh, oweeh) I want to buy motor I want to build house
I want to chop life I want to get money I want to buy car I want to live my life Del B) Make you no look uche follow me Say make u count your blessings all ♪ Say God wey dey bless every man Say He go bless you if u do your best New man change like chameleon Fight for yourself like a battalion ♪ Stack up the money inn a billion Don't spend the money don Perignon I just dey elevate Every day I just dey motivate As I dey educate Everything I do Ijust dey penetrate (oweeh, oweeh, Oweeh) Everything I do just dey penetrate o (oweeh, oweeh, Oweeh) Patoranking everytime we Dey elevate oo (oweeh, oweeh, oweeh) ( I want to buy motor I want to build house I want to chop life I want To get money I want to buy car I want to live my life) I want to buy Motor I want to build house I want to chop life I want to get money I Want to buy car I want to live my life Everything I do just dey Penetrate (oweeh, oweeh, Oweeh) Everything I do just dey penetrate (oweeh, oweeh, Oweeh) Del B Patoranking everytime we dey elevate o (oweeh, oweeh, Oweeh) Everything I do just dey penetrate oo (oweeh, oweeh, Oweeh) Everything I do just dey penetrate Everything I do just dey Penetrate oo Del B Patoranking everytime we dey elevate o (oweeh, Oweeh, oweeh) Everything I do just dey Penetrate oo (oweeh, oweeh, oweeh) Wa wa wa wa wa wawa