(Bang')
Aye nlo ni Soweto
Mo gb'omo ni Monaco
Won ni "Bella l'eto l'eto"
But you knew that (Banga)
Yeah
Last year, flight plans
World tour, white fans
Fine babes, meet guy man (guy man)
Dem dey feel guys out in Saipan
Oya, roll one, light am
Form Voltron, five cars (yeah)
Clash with the opps like Titans
Omo, that boy so Naija, whoa (whoo)
Ladipoe lele yi, ko n se Ladipo (yeba)
You know what they say, opolo tun po (yeba)
They said that number one already spoken for (yeba)
But I never been the one to follow protocol
Protocol (ehn), protocol (uhn)
Tear rubber flow, this na follow come
Blessed king, word to Solomon (Solomon)
I be feeling like the chosen one
Shey make I remind you oh?
Oluwa shina, emi Rambo ohh
Me, I no dey tango
I dey do my thing for the angle oh
Always on demand oh
Pay my money, make I come show
No more space for the Lambo'
I be big boy now, I be Rambo
(Ladi', gbosa)
Aye nlo ni soweto (lifestyle naija boy)
Mo gb'omo ni Monaco (biggie body for the condo)
Won ni "Bella l'eto l'eto" (cele ntan candle)
So fun omo yen ko joko le'sho (ah, aya-ya)
If you no sure, abeg, no show
I dey here, where I wan go? (Wan go)
I stand tall on my ten toes
Aye nlo, gba mi l'ago
I say, Ladipoe lele yi, ko n se Ladipo (yo)
If only you knew where guys started from (bro)
I dey feel myself, I no dey force am (no)
'Cause these days, self love is on brand
You've entered one chance, this one na club jam
Ginger promoter, secure the rucksack
We no dey too talk, leave am for podcast
Nowadays, all the fine babes don dey form gang, siddon dere
See the drip, everything here, imported
I got a tip, no dey trip of the success
'Cause afrobeat hit, no be say hip-hop's dead (what he just said?)
Okay, lost it now (lost it)
Let's get back on topic now (topic)
Watch my baby buss it down (buss it)
Only came to shut it down (it down, it down)
Aye nlo ni soweto (lifestyle naija boy)
Mo gb'omo ni Monaco (biggie body for the condo)
Won ni Bella l'eto l'eto" (cele ntan candle)
So fun omo yen ko joko le'sho (ah, aya-ya)
If you no sure, abeg, no show (no show, no show)
I dey here, where I wan go? (Wan go)
I stand tall on my ten toes (ten toes)
Aye nlo, gba mi l'ago, yeah, yeah (Bang')
Aye nlo ni Soweto (lifestyle naija boy)
Mo gb'omo ni Monaco (biggie body for the condo)
Won ni "Bella l'eto l'eto" (cele ntan candle)
So fun omo yen ko joko le'sho (ah, aya-ya)
If you no sure, abeg, no show (no show, no show)
I dey here, where I wan go? (Wan go, wan go)
I stand tall on my ten toes (ten toes)
Aye nlo, gba mi l'ago
Aya-ya-ya
Ladi', Shmurda
Aya-ya
Fine boy (Bang'), Bella
But you knew that
(Banga)
Поcмотреть все песни артиста