Wo wo Too many things I dey think wo wo I never talk anything wo wo Woooooo Hmmm, on God This life e sweet but e fit wowo Man only fit to depend on God I say Wo wo Too many things I dey think, wo wo I never talk anything, wo wo Dem don dey do shakiti bobo Hmmmm, on God This life e sweet but e fit, wo wo I pray to God make my blessings fall ♪ Tell the kele do proper Get the money, live soft life (Ahn ahn) Say they want to link for vibes On my neck, it's ice water (Ahn ahhn) After the club last night (Ahn ahn) Wake up with hangover (Ahn ahn) Two Kele for my side (Ahn ahn) Wey I no fit recognize Worry me Omo make nothing worry me Jah don cover me So they cannot see me Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition They hating on my ambition, oh I'm a sweet sensation Girls won komije raw Wo wo Too many things I dey think, wo wo I never talk anything, wo wo Dem don dey do shakiti bobo Hmmmm, on God This life e sweet but e fit, wo wo I pray to God make my blessings fall This is not another chorus, just another bonus Mr Nakademus said He wouldn't pay us After all the work wey I put in for Lagos I was wilding out and they thought they could tame us Blame it on features, some underrated us But it's only 'cause there's nobody that made us I'm the one that's disturbing artistes on labels After this I might book me a trip to Seychelles or Antigua Ma lo pa mi na Please do not compare an AK to a damn Luger Alubarika, ni mo n gba proper Used to take a bike from Mowe straight to Gbagada Now you dey see me now? G63s AMG, and my engine make the ladies go, "OMG" And my tank always on full, e no fit empty I've been thinking 'bout a lot and e too plenty Wo wo Too many things I dey think, wo wo I never talk anything, wo wo Dem don dey do shakiti bobo Hmmmm, on God This life e sweet but e fit, wo wo I pray to God make my blessings fall ♪ Big flex Reset Don't get it twisted I'm still flexing Thank God that we still flexing Thank God that we still flexing On the block and they still searching Rich as fuck and we still stacking Six bed mansion for this lekki and I no kill person I came in a Benz o and a Mustang o, blowing up the endo, shit is hard (and I no kill person) Said she wanna tango, never gon' let go I know 'em when I look her in her eyes Omo make nothing worry me Just touch down from oversea When e no fresh nobody see Talk to me nice, not authority Moving with currency, I'm on that foreign p And if you don't know Omoge po Bebe n lo I no dey take them too serious (Mmhmm) She say she love my new lifestyle Thank God say she no know me before Back when things, wo wo Too many things I dey think, wo wo I never talk anything, wo wo Dem don dey do shakiti bobo Hmmmm, on God This life e sweet but e fit, wo wo I pray to God make my blessings fall