(Gbedu dey here) Call me Rollboy, ah (Shuga) I lose myself when you do your shako Girl you don enter okpolo o All of my money I spend am for you My love I give it to you oo Girl I'm in love with the peace you give Like me I kiss Canada In all that you do, you give me fever o Na you wey I dey for your domot Come make I give you comfort Carry you girl for trolley o Inside supermarket Girl I'm in love with your color Na wetin you put for your kpomo The way you dey sweet me I don't know Ohh ohh ohh ah Anyday Rainy-day Sunny day (No dulling moment in your life) Happy day Sad day oh Holiday ooh Everyday ooh (oh waa waaoh) Rainyday Everyday ooh Anyday oh (I hold your hand till 9 to 5 girl) Sunny day oh Happy day oh Sad day oh Holiday oh Any day oh Everyday day oh Sey I go leave you dey whine Good or bad we die here Pray my pocket no dry Cos I go spend on you Girl do galala Who's your mama Who's your mama She go need thumbs up Cos watin dem do with five million You get am naturally, ooh Na you wey I dey for your domot Come make I give you comfort Carry you girl for trolley o Inside supermarket Girl I'm in love with your color Na wetin you put for your kpomo The way you dey sweet me I don't know Ohh ohh ohh ah Anyday Rainy-day Sunny day (No dulling moment in your life) Happy day Sad day oh Holiday ooh Everyday ooh (oh waa waaoh) Rainyday Everyday ooh Anyday oh (I hold your hand till 9 to 5 girl) Sunny day oh Happy day oh Sad day oh Holiday oh Any day oh Everyday day oh