Kishore Kumar Hits

Kelvin Boj - Higher Higher lyrics

Artist: Kelvin Boj

album: Man on a Mission


Oya cumbala scambala umbah, ayy
It's Kelvin Boj
Na higher higher we go dey go oh, ayy
And lai lai lai lai, we no go broke oh,
Ayy (lai lai lai lai, we no go broke)
I don see many things for this world oh (ayy, ayy, ayy, ayy)
You no fit do am by your power na by
God oh (oya make we dey jolly but by God)
Plenty plenty things don happen
Wey dey make me scream and shout everyday
Na higher higher we go dey go oh, ai
First of all I'ma put in work
'Cause man must wack and man must chop
Oh (man must wack and man must chop oh)
It's pretty simple if you work very hard
Ain't no man can stop you with time
Na higher higher we go dey go oh (higher higher we go dey go oh)
Ain't no time for kurukere waka (waka, ayy)
'Cause even SARS sef go want to chop
And kpai for the matter (matter) ayy, ayy
Paid mi te le mi, je ka gbagbe everythin' wey 'cause fight between us
Na higher higher we wan dey go oh, ayy (ayy)
Na higher higher we go dey go oh, ayy (higher higher we go dey go oh)
And lai lai lai lai, we no go broke oh,
Ayy (lai lai lai lai, we no go broke oh)
I don see many things for this world oh (ayy, ayy, ayy, ayy)
You no fit do am by your power na by God
Oh, ayy-ah (oya make we dey jolly but by God)
Plenty plenty things don happen
Wey dey make me scream and shout everyday
Na higher higher we go dey go oh, ayy (ayy, ayy)
Na higher higher we go dey go oh, ai (higher higher we go dey go oh)
If you do, you no do, dem go still dey talk (gbagbe oshi)
So I'ma keep my mind on my grind non stop (omo, mo ni gbagbe oshi)
My mama told me never take no man for granted
And the world will be yours (never never)
Na higher higher we go dey go oh (higher higher we go dey go)
Don't be fooled by what you might think they got, hmm
'Cause it's never what it seems from afar its not, uh-ayy
Ogbeni Chairman fit dey package
But dey drink garri for hin house
Na higher higher we wan dey go oh, ayy (ayy)
Na higher higher we go dey go oh, ayy (higher higher we go dey go)
And lai lai lai lai,
We no go broke oh, ayy (laye laye, we no go broke)
I don see many things for this world oh (ayy, ayy, ayy, ayy)
You no fit do am by your power na by God
Oh, ayy-ah (oya make we dey jolly but by God)
Plenty plenty things don happen
Wey dey make me scream and shout everyday
Na higher higher we go dey go oh, ayy (ayy, ayy)
Na higher higher we go dey go oh, ai (higher higher we go dey go oh)

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists