It's Wande Coal Easy BM The tunes Basket Mouth Duktor Teti Teti nkan ti mo fe so na
Mo ko teti (Teti) Teti nkan ti mo fe so na, oh Awulo niwaju, oh Gbes Look at all the people wey dey look for me now Back then dem no dey my face I been no like them and anybody dey try to invade my space That's why I no like them Tell them the story when I still dey hustle for lekki phase Lekki phase one I'm a black diamond (I'm a black diamond) Money long like ogologologologo Monеy long like ogologo, ogologo, oh Yeah, eh Iskaba Awudat Monеy long like ogologologologo Money long like ogologo ogologo, oh Iskaba, yeah Easy BM the tunes BasketMouth Teti Teti nkan ti mo fe so na Mo ko teti (Teti) Teti nkan ti mo fe so na, oh Awulo niwaju, oh (Everytime I step out I go tear am go down) (Tear am go down) (Why dem a vex cos I tear am go down) (Why, why she dey wan to dey bend am go down) (Why, why she no like) (Why, why she no like) Everytime I step out I go tear am go down Tear am go down Why dem a vex cos I tear am go down (why) Why she dey wan to dey bend am go down (why) Why she no like to dey wear am go down Teti Teti nkan ti mo fe so na
Mo ko teti (Teti) Teti nkan ti mo fe so na, oh Awulo niwaju, oh Everytime I step out I go tear am go down Tear am go down Why dem a vex cos I tear am go down (why) Why she dey wan to dey bend am go down (why) Why she no like to dey wear am go down ♪ Duktor