Kishore Kumar Hits

Basketmouth - Assembly Of Gods (feat. Magnito, Illbliss & Dremo) lyrics

Artist: Basketmouth

album: Horoscopes


Basket
Duk
Duk
Duktor
Ndu bu irughari(nno-ko-le-le-oo)
Irughari bu ndu
Nwannem oga aso, oga aso onye oga aso
Nwannem oga ewe, oga ewe onye oga ewe
Biko lota nwanne moo
Biko lota nwanne moo
Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo
(Ye-gu-nla gan-gan-gan oo)
Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo
(Nno-ko-no-ko le-le-lo-lo-lo)
Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo
Get Up, Get Up
Yeba
Yewo, Yewo yepa
Boys dey for cave (Ye)
Stripper dey for stage (Ha)
Hooker dey for babes (What)
Nobody Complain (Cheii)
Nobody need to vex Omo no cause for rage (Omo no cause oh)
Oh papa carry yellow sissy like him daughter age
She treat am nice, him don be customer tey (Tey, tey)
I leave my friends wey be bad Influence
Call Omah Lay (Baller, baller)
Una no get the memo, today na my day (Na today oh)
So kilamashey (Ye)
Get up and spray
Show them say paper dey
Shey they think say na play
Na so male call my phone
Say Folarin jeka pray
Ye-gu-nla gan-gan-gan oo
Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo
Fresh out
Give am extra money incase she's smoothie
Make some smoothie, Incase she's cold
Give am Hoodie
We own Africa, we get goon
Some dey Burundi
Ina asu nsu
Kai ka basu fisca, ni na zo na basu bindi
Ni na basu kayan sallah, to na musu dinki
Ni na basu abinci, to ni nayi musu girki
In kasamu, ka dinga kashe abun da kirki
Kar ka hana, If you get money dey buy designer
I fit employ Nicki Minaj and sack Rihanna
I don't buy G-Wagon for enemies, I buy Sienna
To wasu su yi ma gulma daga fari, karku rama
Fresh Out
Ye-gu-nla gan-gan-gan oo
Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo
This life na cruise oh
If you rush am you go lose oh
If you dey vex for your pocket
Dey your dey make I dey my dey
If you happy nwanne birikwenu
Maká na nwa ka na aso ka sugar
I say my life na stress free
Happy People dey live long oh
Biko lota nwanne moo
Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo
Hancha bu no na one corner na ekpegondu ma novena
Ka ubochi festival
Nwoke buzi coachella
Nwoko bu ose oji maka abulokwam nutela
Mad lines over beats even doper Acapella
Top tier versatility slash nobility slash lyrical ability
Mad agility
Lyrical panther
Fuck any senseless banter
All hustling that's the mantra
O Chukwu bu the greatest
Mgbe nnwoke tetalu bu ututu ya
Godfather ke ka iga esi kputuya
Pull up in a ash lambor, o' mu na basket
Nwanne, chop money
Till I lay up in the casket (Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo)
Ye-gu-nla gan-gan-gan oo
Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo
(Nno-ko-no-ko le-le-lo-lo-lo)
Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo
Don't talk on a friday
Jumoke, Aliyah and Ekaette
I fit no fine oh but paa dey
Cos I'm living my life on a high way
Omo for this life make you dey catch cruise
Poco Lee no reach, I'm kiddwaya with the dance move
Curfew na twelve, I dey commot for quarter past two
Ahn Ahn
Motivational Speaker
Buchi go cast you
Guys I dey counsel
Girls I dey cancel
Getting cheese, quick bread
Something like a fast food
Shori during the weekend
Mo na nawo, mi le dasun
Eeny, meeny, miny, moe
Babcock abi Lasu
Now
Time is running out
I guess It's time I step in
An origin of a true MC begins
Call me the King or call me the Kingpin
Eze gburugburu
Kind of the same thing
And we out

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists