Asiko oo Eh Eh Basket Ahnahn Ahnahn Eh Eh Ghana Jollof Eh Eh Eh Ghana Jollof Ghana Jollof Eh Eh Eh Duktor Mikɔɔ bɛɛbi Aaye minbɔ diŋ Mehyia ɔbaa bi Mibisaa nidiŋ Osi Ajubi Osipi sita Neho ye akono paa. She be Ghana jollof eh My Asiko darlin Asiko baby(asikoooo) Minti ne ho gyae oo Akodaa kitiwaa bi. She tickle me fancy. She be Ghana jollof ehh Ghana Jollof Eh Eh Eh She be Ghana Jollof Eh My brother see the Ghana Jollof wey I chop fuck up my brain Wey she give me for that early momo quarter to eight I tell am I no really dey starve cover the plate Me wey never dey taste but I dey salivate The thing dey hot The thing dey jake No be say the pepper full am too much but e dey cake Abeg what be the kind spices What be the mix Na the thing wey dey my mind like dis Pour me the drink She dey kill my focus The container bogus Customer Service mehn Dem for give am bonus The way she kon place am for table My coordination unstable Na combination of vex and some finesse And when I go put am for mouth The wey she scream wey e loud Then now she's holding my chest Keep going yes! What you dey do today, it's Friday I get another place if your man dey Ghana Jollof Eh Eh Eh She be Ghana Jollof Ghana Jollof Eh Eh Eh Oh baby o! Ghana Jollof Eh Eh