I can't kill myself o (no no no) Otumokpo no work for me o (no no no) I go do the one I sabi o (no no no) I go do the one wey dey work for me (no no no) Wey dey work for me (no no no) You know say I can't kill myself o (no no no) I go do the one wey I sabi o (no no no) I no go cut another man coat according to my size o (no no no) I no go cross road wey dem put hazardous for light o (no no no) As you can see I dey my own lane You can see I no dey send nobody Odumebi I dey do my thing I dey mind my business dey go Olofofo wan spoil market o Shobole dem wan ruin my plans o But them no know say me I am serving a living God elelele Olofofo wan know wetin I do Shobole fe mo idi abajo But I no dey put mouth for wetin dem no send me But I no know why o If I do this dem go say that o If I say that them go do dis o Anything I do dem dey police o All una dey enter my biz biz o If I do dis dem go say that o If I say this dem go do that o All na wan scatter my plans plans o I can't kill myself o (no no no) Otumokpo no work for me o (no no no) I go do the one I sabi o (no no no) I go do the one wey dey work for me (no no no) Wey dey work for me (no no no) You know say I can't kill myself o (no no no) Yeah omo what's the plan though Tell me what's your angle Made a couple jams now dey calling me the man bro Made it with my gang so they couldn't understand show Aim for the stars, there's no telling when you land o All happens suddenly Old school D'Banj flow Now it's palmwine that's the sound they demand bro Babes wan dey move and the boys don dey booze 'Cause the party don dey groove like a sunday rendezvous Here in Lagos you know Problem no dey finish We all wanna pop so I stay on spinning But life's a marathon you've got to pace yourself to win it And faith in God is the key to knocking doors off the hinges 'Cause my health is my wealth I can't kill myself Play the cards I'm dealt to sell market like mile 12 Flows like the ocean you might find pearls Ox tell 'em I can't kill myself o (no no no) Otumokpo no work for me o (no no no) I go do the one I sabi o (no no no) I go do the one wey dey work for me (no no no) Wey dey work for me (no no no) You know say I can't kill myself o (no no no) I go do the one wey I sabi o (no no no) I no go cut another man coat according to my size o (no no no) I no go cross road wey dem put hazardous for light o (no no no)