E get many many things I wan yarn Wan talk Many many things I wan see Many many things I wan do E get many many things I wan yarn, but I don peme E get many many things I wan do, but I don jogodo E get may many gurls I wan nack, but I don maya E get many many thrash i wan talk but I don prefer Pkeff pkeff pkeff pkeff No more cunny cunny Let me talk my shit No more cunny cunny Let me talk my shit No more cunny cunny Let me talk my shit No more cunny cunny Let me talk my shit E get many many things I wan yarn But my shayo na one cup E get many bullshit I wan ctop but joking koko Soro Hip-hop, oro distract mi Ko je kin le concentrate o n gas mi Se koi sun yin bayi pelu bese n starve yi Ojo wo lo gerun to wa labe face cap yi? Rapper to fe lamba ti o mo se ton para Si rapper to mo Lamba tori on wo ankara Reminisce no be rapper tori pe on wo agbada But iwo n fi ese lasan rin kiri gbagada Awon omon wa Benz & Bentley ton wo buba But iwo n form keeping it real, lo ninu Uber To ba fe gba verse wa ma DM wa ma juba The inconvenient truth is opolo na tuber E get many many things I wan yarn, but I don peme E get many many things I wan do, but I don jogodo E get may many gurls wan nack, but I don maya E get many many thrash i wan talk but I don prefer Pkeff pkeff pkeff pkeff No more cunny cunny Let me talk my shit No more cunny cunny Let me talk my shit No more cunny cunny Let me talk my shit No more cunny cunny Let me talk my shit E get many many things i wan yarn But my shayo na one cup E get many bullshit I wan stop but omo ele yio wo top On distract mi, ko je kin le concentrate o n mark mi Tin ba pada gba fun se ko no fi starve mi ♪ Se o de mama fi enu e si ori face cap mi Slay mama o like furoeo lo adjust e O se ikun o se bust e But ti Yetunde si duste Abi eraye laduru gbogbo owo to cost e Inside Naija wey man of God dey nenepo Politicians e seku die nu owo ti e ko E shi ma pin fun wa bii later ti abacha Savings la she sinyin lowo, kon se kara kata I don manya I don manya manya ewu I don manya manya ewu Manya manya manya ewu Manya manya manya ewu Off key ni gbogbo e