Kishore Kumar Hits

Erigga - Gods Design lyrics

Artist: Erigga

album: Gods Design


I remember those days when nothing dey pay
KING paper!! Eh
Day break every where burst men wei dey play for the background
Why you dey whine me?
Na God design me
Ibu kun wa lori mi
Ore ofe walori mi...
Small pikin wey
He don turn ah bigi man
Small pikin wey
Ahh
Small pikin wey
He don turn ah bigi man
Small pikin wey
I remember those days when nothing dey play
And the bad man say hustle no go pay
Na so dem chop witch and climb Mountain For my sake
But God wei geti power e don handle my case
Handle my!
Why you dey whine me?
Na God design me
Ibukun wa lori mi
Ore ofe walori mi...
Small pikin wey
He don turn ah bigi man
Small pikin wey
Ahhhhhh
Small pikin wey (paperboy)he don turn ah bigi
Man small pikin wey
Sugar daddy paper, How far
Mata way pikin no want make hin papa
Hear, Las las na hin papa go settle am
Industry neva love me, he Con be like na swear
If no be oluwa bros i for don lego now
I remember when my hand cold, Like craz man bloko*s
Ofcus everybody fly dem wan kill me with curse That year
If you see me for them clifton compound
I be like who Village people use hin pictures do Hand fan
Day break every burst now life don
Stew
Forget food na Erigga na hin the babe wan chew
Motivate yourself
My guy na you I dey tell
Journey of a thousand miles begins with transport fare
Why you dey whine me
Na God design me
Comot your leg for high tension
Ibu kun wa lori mi
Ore ofe walori mi...
Small pikin wey
He don turn ah bigi man
Small pikin wey
Ahhhhhh
Small pikin wey he don turn ah bigi man small pikin wey
I remember those day wen nothing dey play

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists